Adekunle Gold – Mercy

Download Adekunle Gold – Mercy-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Adekunle Gold Recently dropped a new song titled Mercy you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Adekunle Gold come through with this amazing song which is called Mercy so that you can be happy again.

Download Adekunle Gold – Mercy Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Adekunle Gold – Mercy YouTube Video Mp4 Download

Adekunle Gold – Mercy Lyrics

AG Baby carry body-body, oh-oh, ah
Bad Boy Deks no dey worry-worry, oh-ohOpen my eyes, show me who dey for me
Make I no dey pop Rosé with my enemy
Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey disguise na principalityOh, Lord have mercy, mercy
This fake love don dey plenty, plenty
Dem dey try do man dirty, dirty
Jah, Jah, ma je’a sh’esin, sh’esin, yo-yo
Who born the pesin, pesin
Wey wan cross me? Make dem try me, try me
Red eye, Red eye, no more paddie, paddie
Can’t kill my light, I’m sorry, sorry, oh-ohWhen I show, make dem make way, make way
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
I go denge-denge, I go dey pose
Dem go wakakurukereWhen I show, make dem make way, make way
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
I go denge-denge, I go dey pose
Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere)As you can see, I’m just beginnin’
And I trouble nobody
So make nobody bother me (make nobody no bother me)
As you see me, na God dey fight for me
Nobody touchin’ me
Can’t stop my destinyWetin I do, do, do?
Shey I be your telly, your daily news?
Been a long time man and I paid my dues
I’m premium now, so I pick and choose
Ni ita faaji won mo bimo she je
Bad Boy Deks, I no apologize
Bet on myself and I’m rollin’ the dice
Kilamity, kilamity o (kilamity, kilamity, kilamity)Oh, Lord have mercy, mercy
This fake love don dey plenty, plenty
Dem dey try do man dirty, dirty
Jah, Jah, ma je’a sh’esin, sh’esin, yo-yo
Who born the pesin, pesin
Wey wan cross me? Make dem try me, try me
Red eye, Red eye, no more paddie, paddie
Can’t kill my light, I’m sorry, sorry, oh-ohWhen I show, make dem make way, make way
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
I go denge-denge, I go dey pose
Dem go wakakurukereWhen I show, make dem make way, make way
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose
I go denge-denge, I go dey pose
Dem go wakakurukere (dem go wakakurukere)Tell me who dey for me
Make I no dey pop Rosé with my enemy
Open my eyes, show me who dey for me
Make I no dey pop Rosé with my enemy

About 9jabam 2556 Articles
My name is Ezema Anthony, Am the founder and CEO of 9jabam.com,I am a web designer and a blogger from Enugu State but based in Anambra State. This website is designed to bring to you Entertainment, Games, Music and so on

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*