Burna Boy – Odogwu

Sponsored Links

Download Burna Boy – Odogwu-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Burna Boy Recently dropped a new song titled Odogwu you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Burna Boy come through with this amazing song which is called Odogwu so that you can be happy again.

Download Burna Boy – Odogwu Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Burna Boy – Odogwu YouTube Video Mp4 Download

Burna Boy – Odogwu Lyrics

When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle, e be Odogwu (Odogwu)Say na who dey draw the map e oh (Odogwu)
You are looking at the champion (Odogwu)
Where the girls dey shake nyansh oh (Odogwu)
Wey the person with the cash oh (Odogwu)Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje pekele (Odogwu)
ChampionMake I remind you as e dey go
Bounce to the sound when I bounce with the dough
Serve yourself, na the matter we dey do
Omo you dey slow, move make I move
I go slide then you go sink like a boat
Me I just dey laugh like say life is a joke
I like Igbo girls wey dey clean, wey dey cook
If their boyfriend no get money then they can’t cope
Kuro n beWhen I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)Oh my God, what a symphony (Ahan)
So tell me, what has gotten into me?
I step in real ride, pull up in a Bentley
And with the
The diamond shining on every ring you see
Lights on, lights on, I be commodore
The girls dem-
Dem want to touch pon my kponornor
And if you nor get work you be jankara
Abegi, so make you go sit down for one corner
You con dey bother me, I go need my apology
You know I wanna see
All the fine girls wey dey totori
Make I kolobi
HmmmWhen I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)Say na who dey draw the map oh (Odogwu)
You are looking at the champion (Odogwu)
Where the girls dey shake nyansh oh (Odogwu)
Wey the person, wey the cash e oh (Odogwu)Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje pekele (Odogwu)
Champion

Leave a Reply