Davido- FEM

Sponsored Links

Download Davido – FEM-MP3/MP4 And Lyrics On 9JABAM

A talented singer Davido Recently dropped a new song titled FEM you will also get the Mp4 and lyrics here

As we all know that we can meditate through music and music also gives us joy thats why Davido come through with this amazing song which is called FEM so that you can be happy again.

Download Davido – FEM Mp3 Below:

DOWNLOAD NOW

Davido – FEM YouTube Video Mp4 Download

Davido- FEM Lyrics

Napji killing this one
(Baddest)E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk
Fem
(Baddest)
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk
Fem
(And di baddest)Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BGUh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uhWhy dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para
Dem go para for youBefore the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t say too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star
I get men, I no dey gather boysI dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mindUh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uhWhy dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

Leave a Reply